I remember when Fridays used to be the best days in secondary school 😂
After all the free periods, everybody already dey calculate closing time. Once e reach 2pm, school don turn another thing entirely.
We go carry desks, start beating them like drums, somebody go dey sing, another person go dey rap, and everybody go gather around like say na proper studio session 😂
Then that one babe wey sabi form? She go just stand one side, dey do video vixen for the music video.😭😂No phones (me I get phone sha base on I guide small then) no studio, no speaker… just desks, noise and pure enjoyment. Those days were really something else. I miss am sha. ❤️
robinhood:0xdddf7ab756c35b4d0537825497e6932780710241 is super early
There’s a lot I want to say, but I’ll just release it bit by bit
This would be my first & probably my last project so I’m really excited pushing it out there
All 1700+ holders, I lob u❤️