@DurkioWiz This girl and shehe don start again una go just open mouth WA come online dey yarn dust u know wetin Dem talk behind before he buy am the car no mind ur business
@DeeoneComedian U no get sense Dee mumu ,,u no see cp for the marriage two,,leave matter for both of them to settle u wey no get level dey talk I pour u spit