BABES NEW FORMAT NA “I ACTED LIKE THAT BECAUSE YOU COULD NOT LEAD”
YOU BE GOAT?
ALL THE LEAD WEY YOUR PAPA TAKE TO MAKE YOU WHO YOU BE TODAY
YOU WAN MAKE I STILL DEY LEAD YOU ON TOP YOUR OWN JONZING WEY YOU JONZE
JUST BE FUCKING ACCOUNTABLE.
I SHOULD LEAD YOU OUT OF STUPIDITY
LEAD YOU OUT OF STUBBORNNESS
LEAD YOU OUT OF YOUR OWN WILLINGNESS TO REMAIN A GOAT.
SILLY GIRLS.
Una talk say no food for lazy man, lazy man hustle finish come make money una begin tell am say na only one soup e suppose dey chop for the rest of em life
New Farkunlemusic titled "INTENTIONS " OTW 💽
7Songs I needed to share Out next Wednesday 🍽️
Kindly RT & Pre-save with the link below 🌎🖤
https://t.co/l9EyWO6YVj
once you turn 20 you have to fight everyday for the rest of your life to not lose your personality & spirit...bc what once came naturally to you will be exhausted into nothing if you don't actively Try. it's terrifyingly easy to become a lethargic, soulless adult