Just imagine 80 percent of games today play over 2.5.... walai sporty go get network glitch today cus heen .... D way I dey see things today
200 million go sup today
@iam_Mardiyyah U collect loan to buy wig n phone
Men...... ๐ข
Some men heen I don't just understand
Na ur wife? Wey u dey give this mush for girl wey collect loan to buy wig n phone...some men too do Abeg...
Den need locate this guy flog am better 2 by 2
@_Jaredad@JacobsBen For Australian team.....hahaaaaaaaaaaaaaaaaa ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ Jesus Christ my belle ooo
Hello @afcbournemouth
Iโm Olaogun, a winger also played as a striker from Nigeria.
Iโm not asking for a contract. Iโm asking for 7 days on trial to show you what I can do. If Iโm not good enough, Iโll walk away with no hard feelings.
Iโm fast, direct, and I work harder than anyone on the pitch.
My highlights are here: https://t.co/nD68FCLsMn
Thanks,
Olaogun
|