@NnayiLexon Na this one them dey talk say nyash mess them carry knock give head. Baba no even waste time to check the chicken wey do dey damage ๐๐คฃ๐คฃ
@ChuksEricE Abi na only me see that lady wey dey wave hands for him and him wife, them no even do like say person dey greet them. Because say person no smile; baba he holds you no apology ๐๐ abeg make una pack one side๐๐
Make una no vex for me, I was busy throughout yesterday.๐๐
Make we try our luck again hopefully today go favor us!๐
Code: ZWW6QL
Good luck to us
Happy new month may this new month bring to us favor, success, God's Devine protection and increase in our lives.๐๐
Weekend games( edit if you can)
Code: S9WQJC
Good luck to us ๐