@baaash____@ongg047@alaga_adugbo_mi@yabaleftonline You funny gan
You go Google to screenshot one balon boat and you think this is the only boat they use? You guys think they're still in 2012 lol. Like I said send provisions first when I dey inside wooden boat I will snap ham give you
@AlbertAva69968@Tit12211@wixdom_utd@vector_olal I just no wan dey talk my guy matter here, I was there, this one no be story o, but them no dey teach person wey get money how to spend him money if you no dey hin level then
@AlbertAva69968@Tit12211@wixdom_utd@vector_olal I'm not saying they don't deserve ham, is good to have financial intelligence when the funds arrive, alot dont have this at young age, include me sef. If you go spend on wrong things when the funds come bro you go suffer later. My guy wey cash 50M 2023 dey suffer now
@daveshottee@Tit12211@vector_olal Exactly bro, 19yr without solid financial background, no financial discipline, you go just dey waste money, open barber shop, drink wetin no good, carry girls, touring SW cities like tomorrow no dey. Na when money kupee you go understand say which life you dey live
@Tit12211@vector_olal I believe if my guy see another opportunity like then now,he will put the money into good use because he don wise. Na now he dey talk say if I had know I for don do this, I for don do that
@Tit12211@vector_olal If money come when you dont have knowledge you might waste everything on unnecessary things. I understand what you're saying money can come anytime but the best time for someone to have money is when you have knowledge about financial intelligence, else everything is goin to zero
@Tit12211@vector_olal Bro money dey come at the wrong time/age. My guy see raw 50m for 2023. He get 2cars dey, dey better apartment. Fast forward to today, no car, no house. He don sell all him investment. He dey borrow 1k, 2k up and down now. He don wise
cheatcode for life:
1. psalm 118 - if you lack confidence
2. psalm 91 - when you need protection
3. psalm 42 - when worry strikes
4. psalm 61 - if you need an answer
5. psalm 27 - when fear arises
6. psalm 41 - if you're battling sickness
7. psalm 112 - if you feel weak
save, bookmark and share. ๐