🚨 Barça are so IMPRESSED with Julian Alvarez’s determination to join the club
Inside the club, some are comparing him to NELSON MANDELA for the way he is handling adversity 😳
@gerardromero
Babe don tell me before say she like me cause of my intelligence and she still go ahead play on my intelligence. I no Deep am cause na just the way babes Dey.
Small tip for those wey dey relationship and their babes dey house with them!!
Some days, come back late looking very haggard. Your babe go dey ask you wetin happen, just form better vex, and ask her how she dey.
When she ask you wetin happen wey you dey look very rough, tell her say you dey involved for one fight like that. Say you nearly kpai the guy, as you dey talk like this the guy dey hospital.
Just dey form false anger Dey go. Just Dey para dey go!!
She go dey tell you make you calm down, but deep down inside her, happiness go wan wound her. She go give you one of the best fuck of your life that night 😂😂😂😂😂😂😂
The way God wire women brain, even him sef run when him see result 😂😂😂😂😂
Married men wey sabi this thing dey use am cook wetin no good 😂😂😂😂
Just learn how to fabricate story for women, them go love you die. Na majorly nonsense them dey enjoy