@Tin_city_boyy@Onyinyechiukwu@abazwhyllzz You sef as you dey so you no get sense person come out tell you e full story and you wan fund ahm e come be 50$ even if nah person wey just dey make am out of trading
@KhalifaJnr_7 You sef know say you fit no make ahm at all let's stop making fun of these guys that are trying to get themselves to profitability, I have a friend that Quite because he wasn't consistent at all and everything he was just scared of taking steps
@migmaxtip0 Congrats I claim mine before this time next year even if no be car at least I go chop well and I go provide for myself at the fullest, I no say small discount comot for that car send ahm make man use do breakfast for morning max.
@Danieltrades I don't know what to say bro if you see this just gimme the account nothing to prove to you I can send you my progress while trading it ain't no beginner