@theboyfromojo Congratulations on meeting ur idol, at least make he pay you for all your promotion o, you don try...
Na only Davido u nor dey tell truth lol
@theboyfromojo Davido sha,he dey like use money buy love
Naso he still do cater efe, person wey nor show u love from day1, cater wey na Wizkid he dey hype from day1, he use money silent dat one lol ๐
That's why nobody dey take cater love for Davido serious bcos everybody knw say na fake love
@Odumodublvck_ And that's why blaqbonez is more talented and light years ahead of you, na envy dey worry you...
That's why u nor fit go global, public figure dey use he page dey troll Ronaldo..
You wey dey travel, you nor know where una jam one day and he Ronaldo go help ur life..smh
@theboyfromojo Lol una dey misunderstand, he's saying wiz song with jorja smith called Alive, is greater than burna song with jorja smith called gumbody..
@Nelsonpere16@theboyfromojo Lol una dey misunderstand, he's saying wiz song with jorja smith called Alive, is greater than burna song with jorja smith called gumbody..
@theboyfromojo Continue dey twerk for David, u go see ur 15m one day lol.
Ur proper afrobeat record never see 3m streams since release, for an A-list artist first release of the year lol.
Jst dey promote am, one day u go see ur reward...Tell them say na 30bg so na 30bottles๐
@theboyfromojo There's literally no excuse, for his first single of the year, the first day streams too poor ๐ฏ๐ฏ
I don first talk am, that song nor go see 50million streams, them think say i dey hate, but na facts...
@theboyfromojo Lol 30bg blogger with another excuse ๐
For a whole A-list artist first single of the year o.
Shame nor dey catch una sef, that first day streams is too poor with all the promotion lol, he even let people listen to the song numerous times before he release am, still low streams.
@theboyfromojo Davido get real life motion and he music achievements con poor compared to he peers ๐๐
Compare he catalogue with he mates and see he motion lol.
Person wey get real life motion suppose surpass people wey get social media motion with everything ๐ฏ
@theboyfromojo Mumu music analyst, u suppose just turn troll...
U nor suppose dey post wiz or any other artists, just focus on ur Davido..
If e sure for you dey shade wiz or burna directly not indirectly mugu..
@theboyfromojo There's a huge difference,Davido goes to features the international artists,they hardly come for him,90% of his international collaborations he does d featuring.
90% of wiz international collaborations they come 4 him ๐ฏ
And Davido has the most international features in the big 3
@theboyfromojo Just dey dick ride Davido everyday, over hyping him lol ๐
Davido has nothing on wiz and burna in this music p ๐ฏ facts.
Only sentimental fans or dick riders like you dey argue.
Certs?
Awards?
Streams?
Units sold?
Album sales?
He has nothing over them, he is just a rich dude.
@theboyfromojo Funny, for same Davido that has the most international collaborations ๐
Bcos they mostly flopped u dey give mumu excuse, hustle ur Davido in peace bro.
Has there been anytime Davido has been more relevant than wiz or burna with or without international features?
@theboyfromojo Oga go sleep, wait first make them release song....
Small attention wey he give you, u nor wan let person hear word...
15m wey abazz collect dey motivate you ๐
@theboyfromojo Just sensational, blow my mind and under the influence are good songs, David isn't even directly involved in under the influence, it was just a songwriting credit..