As rain fall this early morning, I say make I enter bush go find snail wey I go use do breakfast. As I dey pick snail na so I feel one sharp bite for my leg. I quickly look back see wetin bite me naso I see say na Raphinha give me snake bite but un4-2nately I no even panic cuz I know say e no fit do me anything.