Naaaa lieee ๐๐คฒ๐
Ubeku don hang for my neck again ๐ ๐
So God finally notice me for this app๐ฅน
@etienomartin thanks for following me ma๐คง๐ฅน๐คฒ
Dem say na who humble dey get favor make ugly Nation drop pride fess thank e mentor babe abi how una wan put am๐๐
Thank you @etienomartin
If only X go just be like other media app wey no fit get multiple verified profiles of one person ๐ค
How many @carterefe__ I don see today ๐ค๐
Very annoying something ๐
@Cristiano@AlNassrFC_EN@AlNassrFC My Goat๐ญ๐ญ๐โจโกโจ๐ซ๐๐
I love you CR7 forever your biggest fan๐ญโจ๐๐๐๐๐โจโจโจโจโจโจโจโจโจโจโจโจ
@_BigTeejay Azzaw ๐
Davido fit get the collection of cars wey go cover e papa compound? ๐
No let dem catch you o๐๐๐
That dude is the beast of money๐