@theboyfromojo No be today u even start to dey stupid self, Davido never stream with you?
U nor go suck he dick keh ๐น๐๐๐ common go down there u foolish male goat
@damianjnrblog As I see say your location dey show Jalingo, I just rest for ur matter, hungry don still dey beat u, no worry davido go send you 5 million you hear ? ๐๐๐ญ useless fan base
@SnazzyOkpong Till that Abazz go go die, he go work for that 15m tire ๐๐๐๐ญ and na even Audio 15m, Davido wey we know go send person money he no go post receipt? ๐๐๐ญ๐ Atiku of Grammy ๐๐๐๐ญ
@vet_perry You go preach tire ๐๐๐ Pastor Adeboye, anything evil for this Nigeria music industry, you must see your useless fave name inside, broke and poor fan baseโฆ
No worry if you defend am finish for he evil he go send you 5 million you hear ? Ozuor ๐๐๐๐๐ญ
@SuccessChron I say those 30BG na useless fan base, their oga nor no he left from he right na them wan come know ? The Abazz dey one side dey create Agenda, Mr 15m they give you 15m we no see receipt, they give you 15m your teeth still scatter for mouth like Dustbin wey fowl use leg scatter ๐
@vet_perry@zinoleesky01 Go Dey disappointed at your papa, you foolish poor thing, if davido don do evil finish he go come online come do giveaway, I like as Abazz self Dey work for the Audio 15m wey we nor see receipt, Delusional fan base
Because of Giveaway wey una stupid fave Dey do, una go see truth una no wan talk, if una fave don do bad finish, he go come online come do giveaway, the stupid fans go dey shout awwwn heโs so niceeee, heโs such a lovely soul, useless and stupid hungry fan base
@MustaphaAzeez@theboyfromojo Fr this guy dey always dey biased if he dey analyze things, the fool go come dey bend mouth like Ewu, very stupid creature
Burna Boy will take the stage at the NFL's debut in France.
The Nigerian Afro-fusion singer was named as the headline performer at the NFL's Paris Game on Oct. 25 at Stade de France, in an exclusive announcement on @GMA. https://t.co/AAAccwGmJr