@TernaPatience@biggjoe_0@kvng_capable U dey mind d guy
U say na person total winning na dem day show am as cashout
D mumu wan do oversabi now
Maybe e think say dem go tell am to drop Aza 😪
@biggjoe_0@TernaPatience@kvng_capable Na over sabi na da worry u so or wetin
U nor read wetin e talk, abi u see where e take talk say na person winning e day post
Na high service kee u
@Holuwaseun515@ChisomEmma62552@onlybetsensei Shurup your rotten mouth. Make lie lie kee u there. Which one be u lost all the money u are to use to work to bet
Who u wan deceive 😂😂
@john_trust2000@Basketballpunt3 If to say u win dat game now, u for nor post ooo
Wayo people everywhere
Because d game go south, u run post am day find who go fund u 😂😂
@kelvin007ok@johnson_ja53368@manlikebrock I too go hate una shaaa
Una day beg without consign
U nor read wetin d guy talk
Big fuuuu
Never go find work do, make u continue to day disgrace your family member online