@dspkemo If men lap he location na him go dey beg because na him property we go come park make he dey chop the phone if he do anyhow wey go open he head 😒
@osechidera Make una rest na , na sin to date before marriage nii abi the girl na olosho wey u dey knack before make una dey guided cruise fit set u on fire 🔥 be everything be play some of una no just get sense 😒
@Wizarab10 I never reach 30 when my eyes clear and I never still reach 30 ooo and this old brada dey here dey simp over small pinkin no worry ur eye go peal very soon 😂
@yabaleftonline I no dey support men wey dey behave like that ooo but last time I check I no be Jesus Christ and if I get problem self I hardly ask my fellow man so abeg who tell una say if una get problem say na man must solve am woman no dey help woman or they swear for una 😒
@FwoshLion@Odumodublvck_@5starbarber_1 So u no hear when him talk say he go station with he two legs police come tell am say them don dey invite am since say he no come so for that they had right to detain him abi compression dey worry u and police arrest celeb he no go blame himself Una dey mumu ehh 😒
@COtobong40884 We know ur father, uncles , cousins,brothers, nephew, future husband and sons if God allows it are worthless but pls don't generalize it ok just leave it in your family bastard 😒