@Soketeth@popsynightmare2 No be cater papa get twitch and first of all..nah cater first run leave kick π..Peller pressure am for there still come pressure am for twitch ...what a failed streamer ππ
@popsynightmare2 What of Cater wey copy Peller Halloween style to chase clouts unko π
Bro is worse than being an embarrassment..he supposed quit streaming as e no Favour am
@Ayomikun_913 Lol but u mumu shaa
Just only today wey Peller say he go stream with am bro got 14k viewers with 126k followers
Ur agba streamer use all social media platforms promote for weeks dey get 18k with almost 700k followers una no dey shame?