So because I tell you say Sallah food don finish
You Dey tell me say I fucc up 🥴😁
Wetin happen to your own house wey dem no fucc up?
Your home don collapse or your Olori Ebi kpai😪
@peace_igho To look good for men? Abi wetin you say. Who send una
She did all that to modernize her business and for her business center to look good so She’ll get patronized 🤤😩