@_MitchThagod In full mode
Hmmmm
Wen Thor has acquired all dah he needs
Omooooooooh
Na the universe go suffer am Sha
It'll be hard to call a winner
Buh I'll go with Thor cos he doesn't have any known weakness
Unlike Superman dah has 2
Even in his greatest form
Na just mcu I blame Sha
@_MitchThagod Lol
Thanos should show respect to darkseid ni
Please let's be reading comics
Or watch the animated movies
Even Superman sef dey get am hot wen e dey fight darkseid
Thanos can't win
With or without d stone sef
@_MitchThagod Well
I no too blame ona sha
Na marvel weh dey downplay powers na I blame
Y'all should please read comics abeg
Leave all these movies
Dem go spoil ur mind
Read abt Thor with his full potential
Ur mind go dey
@jessandherbuns If Dem no seize my phone today
Dem no go fit seize am for life again
Wtf
I was even connected to speaker ni
See d eye weh my mom use look me