@Nados90@ugochukwuchiam6@Nados90 drop the code for the one wey you combine make I play, I nor get much money to dey waste for single game anymore. E kukuma make I play am once flex am. Abeg drop code
@boniface_jrn@Lonebo11@boniface_jrn mumu your Neymar wey nor even go anywhere for the cup match, na why you nor sabi play ball so they mentor good people you nor dey hear๐คฃ๐คฃ๐คฃ
@Praise15276698@AsakyGRN@MTNNG@Praise15276698 Abeg ooo incase you later join them nor use am wicked me too na only she you go sha do am to my own data plan make mtn sha know, say they go dey give me 4gb for #100 naira๐ญ๐ญ๐คฃ๐คฃ
@ugochukwuchiam6@ugochukwuchiam6 I won't ask you for anything but the only thing I dey pray for be say the God wey do am for you go still do am for me๐๐
@FGirlrita@FGirlrita My feed all through today na you and sammy fight I dey see, just sha thank God e nor fuck still do record by now everywhere for don cast. Na the evil thought e get for u for mind be that ๐๐๐๐
๐จAyra Starr says her Phone is always on 5% to 1%. โI think i enjoy it dy!ngโ ๐
โTiktok, Substack & Pintrestโ โ Ayraโs Top 3 Social media platforms
โ Via Cosmopolitan France