@UTDTrey Abeg if they eventually end up in league 1 please I will like to have some of there players ooo โฆ make dem give me cherki and kousnouv abi wetin be that guy wey be there defender name ๐๐
@livinglarge559@segu9081 Make una dey whine yourself.,, nha you fans dey even spoil his career more .. person wey his time don fade away you talk say he no need promotion nha until he use depression kpai himself for house before you guys tell him the truth
@segu9081 even when zino glory never fade away ..shey him too Dey post upcoming Artist for his page ? โฆ No go tell your fav to go beg seyi make he help am revive his career before we forget his name for this country ๐
@Beyondthematchh Let me unfollow you everywhere first โฆ guy wetin be your problem sef .. if you wan follow him go city why your papa no go join the club abi God sef wan take you nhi ๐๐ก
@omoliel If this song no enter top 10 before dawn thatโs mean you guys are just delusional fans โฆ nha mouth una get you no fit stream your fav song โฆ anyway we still Dey help you listen to am no hate at all โฆ NSNV lawa ooo