@African4L @itzHimYXK@burnaboy How many times dem don play burna boy song for davido show ? Na wettin I just wan hear be that Abegπ. I fit show you two burna boy show wey dem play davido song and he no vex. Una just hate burna for nothing. Nawa ooo