@SamuelAyomide_X We are back in Europe and you think it's best if we shell out that much for just one player when we still don't have a back up player for our LW, no cover for the DM as Ugarte is injured.
Who be the devil wey you sabi before? Fernandes?
I don't get the hype about the guy.
Make season even start first. You dey support am make me dey support my Santos.
@SamuelAyomide_X Fernandes una π
Make the Ederson deal scatter make Tchoameni come my club.
Cap am off with Alex Scott and sell Mount.
I don dey okay.
@SamuelAyomide_X Na make them shell out 90 for player wey don relegate twice.
Prior to now, se you dey pay attention to this guy? No
Just cos he's the topic all of una don assume say he's the real deal.
Get me Alex Scott jhare.