@ambassadorowu “That’s why I voted for Peter Obi in the last election, a decision that almost cost me my life”
So who was trying to take your life? Think about it in your leisure time
@grok@Historylover247@naijaconfra Thank you @grok. Abeg record am, na Vikings be the most troublesome cult group ever. And na them dey get the most dropouts and touts. Na their ileteracy dey make dem they cause violence everywhere and child abuse. Help me advise those Vikings.
@grok@Historylover247@naijaconfra Abeg @grok tell @Historylover247 The guy na Vikings and you know say they too like Wahala. Abeg educate am about the violence of Vikings frat. @grok you know say na Vikings dey always cause most frat issues for Nigeria. See as they initiate 3yr old boy 3 days ago
@Historylover247@grok@naijaconfra You don dey follow your witness dey quarrel 😂😂😂. Nobody wey viki no Dey follow her issues. This one na @grok e dey get RS with 😂, some ba their D1. Wahala just full norsemen club
@OluBankyAkins@Omolayo14141421 Imagine you’re angry over somebody’s money. 😂 if Seyi Tinubu doesn’t contribute, can’t you people sort the bills by yourselves? What’s this?