Everyone thinks ARSENAL won the EPL TITLE already . But I can boldly tell you that Arsenal is bottling this league βββ.
I had a dream π last night , bookmark this tweet today .
HERE WE GO! Gonzalo Villar se queda en Elche pese a los distintos rumores. Ni bolsas de pipas, ni entradas de conciertos, ni filtraciones. Β‘Gonza es franjiverde! βͺοΈπ’
@Odumodublvck_ Nobody say they no Foul Raya but na wetin Arsenal dey do since season start. Now e don reach Arsenal turn, VAR don remember say to hold Keeper na foul.
Arsenal na ojoro champions
SEE AS ORDINARY FOOTBALL,UNA DEY LIE.
SO IMAGINE WETIN POLITICIAN WEY THIEF GO TALK.
IF UNA NO FIT TALK TRUE SAY DEM FOUL RAYA, THEN NA POLITICIAN GO TALK TRUE SAY HIM THIEF?
NA WHY GOD DEY ALWAYS ALLOW GOVERNMENT OFFICIALS SUFFER UNA.
UNA TOO GET BAD MIND.
LIARS.
COMMON YOU ARSENAL π₯π₯π₯π₯