@ayopreciou65603@Vibeurbanmedia@instablog9ja One thing i know be say nothing last forever nd una brother no fit dey that sit forever…… u nd me no go live this life forever. So anything wey anybody like make dem dey do…. ✌️
@thatguyjay01@SaharaReporters U sure say u read wetin dem write well…….. wetin dem write wetin u dey comment on. Na bad thing for a citizen to talk about the road wey dem abandoned for him community. Read nd understand before u say something na y people dey attack u