I give Waggy 24hrs to reply that babe, cause as a man a woman should never win you in a battle 😭😭
If not, we go disown am from brotherhood
But that piss much oo😭😭😭
@miearii I swear, pesin go dey post ticket of 1.85 or 2.10 odds like say I get 2 million to stake.
I dey find game wey go turn 4 Nnamdi Azikwe to 1 meter 😭😭