@MNEYln One guy told my babe to leave me,dat year. He even said e no go better for him papa, yansh wey boys dey collect only am want claim am, swear for am and block him. Dis generation ehn,e come be like say women dey do guys dirty, are d guys now weak? Economy too sha follow join, hmmm
@PastorMhimhi I also have my own story to share with evidence,omo fear women oooo. My curse went straight and started working asap. The more likes i get, the more i release d full gist. E go shock u and begin look ur babe one kind eye,i promise u
@realdembee_eth @thebigdammy Why calabar men plenty for d list,why my name sef dey list,thank God say i no b boy,maybe my "Boy" version wud hurt,but not me