@dammiedammie35 D man self no say na fake love. Rich man don be mumu for una eye. D man no even look her because he don turn to whining so ๐๐๐
@AsakyGRN You remember when asake messaged on for IG. He no see d message for many years but him see am dis year, he fit be say na asake on collect dat 200m. Let dem shine, when they were looking for you guy, you ignored dem, now table don turn, you one Dey manipulate dem