@yo__Obamaa@Amgsarkcess @al_varo777 Just imagine this even shows how heavenly Messi is good! 91goals and 34 assists in a year! Make Olise include goals to this tally na.
@PredicateFella@yabaleftonline ๐๐I laugh in Spanish
You wonโt be able to respond it normal. I can smell hatred in your blood , it not compulsory for you to like the boy
@kysmith13@yabaleftonline People wey no fit afford to do giveaway dey always , feels nothing special in it !
If you are also a giver , you no fit dey talk like that! Or let me just assume you just hate the boy
@PredicateFella@yabaleftonline Una be hypocrite oo, it normal to brag when no be say na bad thing he dey do, Even Davido sef dey brag about gifting people , it a normal thing. We all know no body is complete, make una leave peller neck oo.