Just imagine say opay and palmpay dey plan heist with all this bonus wey Dem dey do 😂once all of una don trust Dem finish put all your money inside fiaaaaam..Dem don rip 5million people 😂😂😂
@justoblee@King_Alexader Just tell am say you Dey go ur mama or one of your relatives side that the person is sick and you have to stay with the Person