Home
Language
English
TΓΌrkΓ§e
Bahasa Indonesia
About
Privacy Policy
Terms of Service
Pricing
Sign In
Download All
Share
DoGood
@DoGood29503163
Student
Joined November 2022
27
Following
15
Followers
610
Posts
DoGood
@DoGood29503163
11 days ago
Iyayin loma je full chicken
DoGood
@DoGood29503163
23 days ago
So I dey eligible to 3M loan but I no dey eligible to FG 50K. Oya na
DoGood
@DoGood29503163
23 days ago
I dey busy going through my contact list since. Nobody deserves thank you ππ
DoGood
@DoGood29503163
3 months ago
All case na settlement but make nothing do the 1k wey dey my aza
Who to follow
YαΊΈLΓ
@lifeofyele
showing up daily β’ football β’ gamer β’ π
DoGood
@DoGood29503163
4 months ago
I check mirror I see say nobi me suppose be who I be so
DoGood
@DoGood29503163
4 months ago
You no get gen but na everyday you dey queue for filling station with keg Ehn HK boy
DoGood
@DoGood29503163
4 months ago
You no like hotel, me sef no like restaurant. Make we meet for filling station β½
DoGood
@DoGood29503163
4 months ago
You might be ugly but once you have a good heart trust me........you are still ugly
DoGood
@DoGood29503163
9 months ago
@RealChiefPriest
Opay 7064525894 Thanks sir
DoGood
@DoGood29503163
11 months ago
Make I see my own do make good things no hard for me this year and forever
DoGood
@DoGood29503163
11 months ago
Nobody posted who them wan see in 2026π
DoGood
@DoGood29503163
12 months ago
If you no make hame this year just put more effort next year Na year wan finish, nobi life βΉοΈ
DoGood
@DoGood29503163
12 months ago
E get where you go take complain reach if your matter tire God him go call you make you come restπ
DoGood
@DoGood29503163
12 months ago
Na for abroad them dey chase dream. For Nigeria, them go chase you from dream ππ
DoGood
@DoGood29503163
12 months ago
Them never put you in trouble before, na why you think say people wey dey always mind their business get pride
DoGood
@DoGood29503163
12 months ago
Abeg who make ham forbidden for tailors not to go shop on Saturday βΉοΈ
DoGood
@DoGood29503163
about 1 year ago
If e reach your turn make you carry Bible only
DoGood
@DoGood29503163
about 1 year ago
As I dey try my best e be like say my best sef dey try me βΉοΈ
DoGood
@DoGood29503163
about 1 year ago
Helper kuku dey, na you no wan climb bed
DoGood
@DoGood29503163
about 1 year ago
Olor far π
Last Seen Users on Sotwe
azora π€
Seen from
Indonesia
Beautymexxx
Seen from
Turkey
Zach Hughey
Seen from
United States
0553 060 9887 TUΔBA
Seen from
Turkey
ΰΉΰΈ’ΰΉΰΈΰΉΰΈ‘ΰΈ΅ΰΈ’ΰΈΰΈ²ΰΈ§ΰΈΰΉΰΈ²ΰΈπ
Seen from
Thailand
doja doja
Seen from
Malaysia
π»ππΎπΉπΎ
Seen from
Turkey
VManiak Jilbab
Seen from
Singapore
GΓΌzel KΔ±zlar DiyarΔ±
Seen from
Vietnam
SotCaRex
Seen from
Turkey
Trends for you
1
#DreaminaNailedBlackFriday
Under 10K tweets
2
Good Sunday
Under 10K tweets
3
Bama
Under 10K tweets
4
Mike Love
Under 10K tweets
5
#NoPlaceForAi
Under 10K tweets
6
Oregon
Under 10K tweets
7
Iowa
Under 10K tweets
8
#BeckyRunawayConcert
Under 10K tweets
9
DeBoer
Under 10K tweets
10
War Damn Eagle
Under 10K tweets
Most Popular Users
1
Elon Musk
@elonmusk
239.6M followers
2
Barack Obama
@barackobama
118.6M followers
3
Cristiano Ronaldo
@cristiano
114.3M followers
4
Donald J. Trump
@realdonaldtrump
111.7M followers
5
Narendra Modi
@narendramodi
106.9M followers
6
Rihanna
@rihanna
98.6M followers
7
NASA
@nasa
92.1M followers
8
Justin Bieber
@justinbieber
91.7M followers
9
KATY PERRY
@katyperry
89.9M followers
10
Taylor Swift
@taylorswift13
83.9M followers
11
Lady Gaga
@ladygaga
75.4M followers
12
Virat Kohli
@imvkohli
73.3M followers
13
Kim Kardashian
@kimkardashian
70.8M followers
14
YouTube
@youtube
68.6M followers
15
Neymar Jr
@neymarjr
66.3M followers
16
Bill Gates
@billgates
65.1M followers
17
Selena Gomez
@selenagomez
63M followers
18
The Ellen Show
@theellenshow
62.1M followers
19
CNN
@cnn
61.7M followers
20
X
@x
60.6M followers
Olivia
Online
β¨
β
π«