@Ahmadnasidi8 with a new man yes, but not with current bf or husband ๐๐๐. Itโs not bad. thats just how life is(law of diminishing returns)๐ ๐๐
@Gracie_oguns which kind tweet be this ๐๐๐คฃ๐ ๐๐คฃ E get any man wey get twins wey no go help im wife carry one baby? The wife no get two backs or hands so how she wan take carry both babies before? You just dey find engagements for twitter sha ๐ ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
@talk2veee na normal level nau. Once man wey don dey okay for life love woman na marriage straight. Only thing wey him go kon dey pray na make the woman love am back to an extent and dey loyal. And ist girlfriend no mean ist knacking mate or FWB o๐ ๐. Make una know. Him don knack taya ๐
@BabyWhale___@D_lone_wolf_ not just processed foods but carbs mainly. And 90% of our foods na carbs and too much of it affects our hormones and disrupts it from how itโs supposed to be. For naija, na like 10% of ppl dey do exercise hence u consume and keep storing fat, sugar and so on without depleting it
@dayor84@Nsukka_okpa make una no dey shift the goal post abeg. pikin want make dem buy am iphone 8 make she start to dey slay for tik tok una dey support am. Then if she later wayward dey naked dey twerk for social media,
@debbieignites where you for see who dey earn 250k and 400k for naija?? ๐ฑ na blood money be that o. and na very few people get that kind pay o ๐๐
@thepharmwriter@talk2veee Na knacking o ๐๐๐ she don remember how her ex take dey dig her and since her oga wey be good man no fit knack her like that itโs over. And to crown it all, somebody else don dey knack crase komot for her brain already ๐ women always leave wit the new option. Itโs wel wit her
@DOgbijo@talk2veee they do jare. This is the narrative women don make u blv. if them catch woman cheat dem go say what did the man do.. ๐ i laf. Omo ppl dey craze and wicked. You dey do bad belle ppl sumtin before dem wish you bad? women can flip at anytime bros. pls be watchful and be careful
@jon_d_doe All these wahala had nothing to do with the fact that the woman provided for the house when her husband was down at all. Itโs just the mans character finish. He was already sleeping with ppl even before heโs setback. A good man is a good man and a bad man is a bad man. Period
@VintageSouLover@jon_d_doe Thatโs the African way na. Man cheat, na woman go beg and work on herself but if woman cheat na she go beg and dem go still pursue am ๐ My daughters will never beg any cheating man. It should be the cheating man that wants to change that will beg if not she leave am straight๐
@jon_d_doe But se una know se some good girls no dey lucky for relationship oh. I mean really good girl with good character wey men go deceive se dem love them but treat them bad. If such a person don chop breakfast like 5/6 times, does that mean it was her fault se she don knack 6 guys?
@Tspiceskitchen@IfYouMissFidel lols. Na bcoz the street no favour you after 4 years na im make u run back to God with this your write up. Coz if to se the street give u range rover and mansion u for still dey there ๐ ๐ ๐คฃ๐คฃ Thatโs why dem talk am se na choiceless ppl full church. coz no oda way to mak am๐
@jon_d_doe Living your truth is always the best way to go in life. Nobody really cares about anyone but themselves in the grand scheme of things. So everybody should be themselves and remain or maintain their lives the way they want it ๐ โ ๐ฏ
@jon_d_doe Nope ๐. Marriage is not lifeโs greatest achievement. Na only for Africa una de cary am4head. A man/woman shud marry wen they want to & not jump in bcoz ppl are pressuring them to. A lot of ppl just want to have children and remain single bcoz they canโt commit.