Ronaldo and Bruno posted about the World Cup with the caption βMission.β
Weβre about to see some of the hardest lock-in moments of this tournament.
Dem talk:
- comot Vitinha, he dey spoil ball
- comot Bernardo, he no dey take on
- comot Mendes
- remove Neto, he no get sense
Dem don comot everybody except the problem...