@KwesiHubert The other things she claim she do give the guy she no fit mention e b the pussy p3 she Dey mentionππππ
Siaaa she no enjoy the dick some
Women sef dey enjoy sex pass men π
@a_kwasisly You see Shatta perform for stage before aaa u no go talk this ππππ
Shatta wey dem just dey shuffle his Spotify wey he dey sing along
No creativity πππ
@Dammyswago Somebody sacked you from her place around 12 midnight and u are still referring to her as βmy womanβ
If I go and visit her in that hospital make I die
E be you niqqas dey enable their stupid behavior
@d_ville1m@NinetyDegrees_1@_madeinghana_ As old man dey roll with kids thatβs the result
How can you invite that teenager to ur program and later he will disrespect you on top of
Your Shatta wale seeks validation from Nigerians too much