@likemik_e@Ductor_flowz@Nimisioluwa Wetin u dey talk? Make him sleep off loan of millions wey him collect, wey dem rob am off everything... Bro that guy will be asking for de*ath at that moment... Where him want start from?
@IoObserver23767@carterefe__@it_Rutie She no know her traditions before she choose to be baby mama ? Lol
If na future give her belle, you go dey tell future all this traditions?