Wo, if you still believe say prayers go change Nigeria, then you gan gan na the problem, and dem gats find you, carry you go keep somewhere wey na only mad people dey because you dey actually kolo for head.
I get mind appear for your #fyp, you see my post, you view am pass without like and comment 😭😭
Do you know how long it took me to make that post you are seeing 👀 😭.
Oya go my profile go like my post now 😅😅