@DJ_TUNEZ Abi Ogun wan kill @DJ_TUNEZ ni? Wetin be this unnecessary publicity wey una dey give Carter? Abeg, I no want make Carter dey feel like king o. Before you know, e go begin talk rubbish about Popsy (Wizkid 🦅🦅🦅🦅)
@Bella_Frigger@DJ_TUNEZ Now I see how f***sh you’re being. Even VDM said there’s freedom of speech why are you guys acting like bullies? Please be guided and stop the bullying. Let’s preach love ❤️.
@Bella_Frigger@Birdman__jnr@DJ_TUNEZ Now I see how f***sh you’re being. Even VDM said there’s freedom of speech why are you guys acting like bullies? Please be guided and stop the bullying. Let’s preach love ❤️.