E get some stories wey dey inside Bible wey I no fit believe unless God personally convince me.
WTF is shark swallow Jonah and vomit am alive? And Samson kill lion with him bare hands? Abeg, na baby lion or wetin?
I need extra explanation cus my brain no dey process am atall