I dey tell you
🤣🤣
As I see the video, I talk say if that guy wan survive, make he just comot for the country because by the time wey dem get him time ehn.
Apology no go save am
Na clout go finish Nigerian youths
One guy post video wey e dey drive as e reach police checkpoint e no stop and he hit police wey dey road
E still get mind post am for TikTok😂😂
Na when video start to dey trend werey come delete
Make e just comot country cos e don finish 😂
As a woman, if I'm eating your money that shows how much I love you. Because I have a lot of rich women out there who are fighting so hard for that same opportunity, but I just choose to eat yours. It's a privilege for you
@PoojaMedia@5starbarber_1@folasanwo 🤣🤣 aswear!
E go be like film for him eye, he wan dey compare school team to professionals that trains daily.
Na like 99-0 dem go chop🤣
@sinatraxxiii All of you supporting the lady for doing what she did, just pray nothing happens to the man o
Cos if it happens, I hope you all will support her the same way you are doing now.