@Halloweenslim@TonyOElumelu Oga why you block me if you pure??? Lol enjoy that money cos I don forget am and e no reach my smoke or coco money but make una no de rip una fellow hustle, instead find way collect from white aunty and uncle. Bless
@Usmanashafe Same person wey sing I'm unavailable, them no de see me. Na same person yansh de everywhere π
Una jus de find way to cover him ass, but the same person u say de form de en own, if una no add am for una yeye tweet, una no go fit tweet or get engagement... 30 bingos my ass