@Creptoyrn@blogit_9ja@abazwhyllzz ODG na real hustle but now heβs enjoying his f****k life with the latest car in town πΉ and d most expensive πΉπΉthank god for his life ππ u get d tire ? ππ not to talk of anything of his car collections wey the Corolla don burn for ham
@feranmi_dgaf lol no be only her for him dm with this kind msg πππawon omo ofo so make another man con buy u here πππ to hell with u and d were no dey download the guy songs ooo
@DurkioWiz Na all dis guys dey disturb people for road abeg security agencies pls take next action u canβt tell me Tee dollar just come down frm his Benz and hit dis guys dey most have already damaged his car but now they come online shouting pls do the needfulπππ
@_Mr_Richard U are noting but a big fool so is that language there are speaking is from sokoto ? But you choose to spoil your lien country abi may the gods and the ancestors of the this country punish u and dismantle you ase bcos that is a fake news and not in Nigeria