@cheffchioma @thecheffchi @Davidooifficial OBO I hear say ur wife born twins make Una patronise me abeg, I dey sell washable diapers for babies. If u no like am u fit still buy dash person wey need. God go bless u more as u patronise VEEBOSS BABY DIAPERS.
@OGBdeyforyou Oya oh, iyawo mohbad come buy washable diapers for baby Liam, dis diapers na d best. U go use am still wash am, dry am use again Nd again. It's 💯 pure cotton, comfortable and affordable.
@instablog9ja We no say country hard for every body now. Na why we get reusable diapers for ur babies to say ur money. It's affordable, durable Nd comfortable for babies I can guarantee u no rashes
@instablog9ja Ha God abeg oh, this pregnancy stage ehh, God please help me oh. Don't want to look deform or ugly Abeg. I want to be as beautiful as the moon