E com dey like say when I dey relationship everybody go dey single ..
Immediately I comot for relationship everybody go dey serious relationship.. lol
God Abeg give me one more chance aswear na only death or Sapa go tear us apart ..😂

Pls iffa tell you that I love you…
Believe me, I really do,
Don’t purposely want to stress me in de name of being sure .
Coz I can never stress myslf for anything ..