@purplejola are you for real ? Hope no be +234 gurls you dey talk omo dem no born your mama well na from subscribing them go start I don't have data have not eaten since last night can you do sub for me can you place order for me to eat all this are guys talks abi who ?
@dammiedammie35 if we talk say all this na distraction una go think say na lie wetin be all this rvbbish na wetin next be this streamer turning to boxer musicians doing ring fight like aw did we get here like una just wan turn country to entertaining
@ReddCinema only if you know what this means ๐ till she look away and continue with her dancing you free free to go own but once she never continue that the flag for you ๐
1,000 followers in one week is possible. ๐
Just believe, stay consistent, keep posting, and support each other. ๐ค๐ฅ
Letโs make it happen! ๐ฏ