@davido Goddd🔥🔥🔥🔥🔥….001❤️ since 2015 I have been addicted to u…if no be u wetin I come dis world come listen too????….u ar a blessing ✊✊✊✊…I dobale for uuuuu🙇🙇🙇🙇🙇
@ChelseaFC at the hell is wrong with santos and lavia??..why this coach always gamble with every important match ..God🤦..James midfield again??…maresca should have just played Sanchez as striker and Enzo as the goalkeeper
@F_JONHSON @it_Rutie@Naija_PR Na una generation put us for dis condition soo..Ewu...if to say una don get sense since... life for don better before we come join una... now una no wan allow us make am better for de next generation…Mumu
@it_Rutie@Naija_PR When e reach time to beat all this business men wey say God call dem…abeg🤲 mak una leave dis one wey say him and God drink tea 🍵 for me
@RealChiefPriest You wan k*ll mee??🤣🤣🤣…100m???
Omo na for psychiatric hospital my people go Dey deposit de money small small for drugs..bcoz I Dey sure say I go CRAZZ if I see that kind money once for my AZA…
Me wey Neva see 1m wey be my own before 🤦…100m?? Headache don Dey do me sef🤣