To avoid see finish
Just buy 10 polo
Buy 5 Jean trousers
Two slide palms and one crocs
Five face caps.
Walai nobody go observe say you no get clothes 😂
No body really get am all right!. Na try everyone still jus Dey try am out. If e work Thank God e no work Thank God Still and keep trying. Na mindset be everything for this life. Na cheat code be that. 👁️
My dealer track me come this evening....
This guy get iPad wey him de use document him debtors....
I first see my name for number 19...100k plus...
The first name wey de the iPad...the guy de owe 12m...bro 12 million for igbo? 😂
E no get as e wan be wey e never be before....stay up...put motion...stay low-key... collect money.....squeeze face...leave talk for VDM...grind like say dem put grenade for your body.... fallout with style...ghost everybody....live your dream life...