@chinaemere9449@bigswankky Oga we dey talk of a year plus
I don come across children like that wen nor even get teeth reach am Dem dey mimik words said around them so na d pikin know wetin b e problem
@NigeriaStories The true identity behind all this agenda are reveling themselves
They will keep exposing themselves till they sell out their secret
It's a punishment