If you get like 100k wey you no dey use and you need to cop classic drips that will are you standout anywhere you go. Carry am go give DRIPHAUZ @IamdjPluq@DripHouze If him like you him for just dash you one airforce 1 sef. Na so we love our customers reach.
I see @DripHouze tracksuits here and i really wanna quote this video like Blaqbonez do with order artistes tweet but this nggas fit no understand the sarcasm 😪