@WANDECOAL Then you post the full chart make we check something na
He doesn't have talent u send song give ham , and see the way u dey shout for him verse
@WANDECOAL disrespectfully u are very stupid
For someone that is career is way Ahead of you u saying he doesn't have talent lol
@klintoncod Oga shut up
No man is a failure because of listening to another man advice
Lev Geh Geh for us we understand his teachings
Face ur sportybet ambassador work
Instead of u to fine 2 odd post give us
U dey cantter Geh Geh
Mind urself oh
@officialABAT After this kind of killing na now u cum see ham ehh Mr president
Vdm of being creating a lot of awareness on insecurity in the country
U wan tell us say na only today own u cum see mitcheew heartless pipo