God ordained me for a time like this. To set the young on fire and to shut up the gates of hell. We have just begun terrorizing the enemy and it’s schemes
@_DadaJoetv We Dey here wey you come talk sey you gather enough money and you can now go international so make Shatta movement people prepare their CVs , you’re here again saying somebody ein dream be say he go just travel , sigh. Diabolical 😂😭
@AprokoMadamTv You sef you fool plus the one wey come talk all .. people In the industry acts like mad people and you always dey expect sey make he dey cool .. at the end of the day everyone dey hate on am because he just dey rise high wey nobody dey understand
@BIGEVIDENCE__ See fool .. Dey there make I threaten you and later see me approaching you and tell me sey you nor go defend yourself .. Kwasia your artist he nor dey talk sey he go beat am 😂..