After you shoot my brothers and sisters like say you dey play call of duty for Lekki massacre, you still won open that same Tollgate to dey collect money?! E gats be ment! #OccupyLekkiTollgate Feb. 13th. If you no RT, you dey ment too.
@MosebiOluyomi@NigEducation Wetin de do you sef!!! Shu!!!! Why are all attacking uni alone!!! Polys are open ,collages are open private uni are open why only federal uni !!!! You all should rest abeg!!!